(Whoever carry my Backwood, bring am out)
(See Backwood for here, baba)
(Come, make una no omila my Lord oh)
(Bring am, my Lord, na hin be this)
(Make e dey my possession)
No shii
Mmm-mm, (gba'bi, ma gba'be)
O lo jina, o tun lo far, mm-mm
And e no pass through Muritala, mm-mm
No carry me for mind, mm-hmm
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But, now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh, oh
E shock them as dem see me
Ani mio gba'waju wo'le, mo f'egbe wo ('gbe wo)
Gba'waju wo'le, mo f'egbe wo ('gbe wo)
Mmm-oh, error (error)
Mio gba'waju wo'le, mo f'egbe wo ('gbe wo)
Gba'waju wo'le, gba'waju wo'le, 'gbe wo ('gbe wo)
Gba'waju wo'le, 'gbe-'gbe, 'gbe wo ('gbe wo)
Ahh, e no go tire me
Ahh-ah, nothing we never see, no dey f'ara si
Person t'oba wu, k'obe, o lo finally
I'm on form
Ayyshi
(Gba'bi, ma gba'be, gba'be, ma gba'bi)
(Gba'bi, ma gba'be, gba'be, ma gba'bi)
If I hear, if I hear say I complain (l'Eko)
When I'm rocking, I'm rocking your body (body-oh)
Sorry, coming from a long range
And, as always, I'll be loving
Anytime you holla me, I'm early (early)
I'll be lifting early
Sh'enri oh-oh, Sheri? (Sheri oh)
Sh'enri oh-oh, Sheri?
(L'Eko, won ni o l'ole)
Ani mio gba'waju wo'le, mo f'egbe wo ('gbe wo)
Gba'waju wo'le, mo f'egbe wo ('gbe wo)
Mmm-oh, error (error)
Mio gba'waju wo'le, mo f'egbe wo ('gbe wo)
Gba'waju wo'le, gba'waju wo'le, 'gbe wo ('gbe wo)
Gba'waju wo'le, 'gbe-'gbe, 'gbe wo ('gbe wo)
Ahh, e no go tire me
Ahh-ah, nothing we never see, no dey f'ara si
Person t'oba wu, k'obe, o lo finally
I'm on form
I no dey too quick to talk, oh-oh
No be talkative like that, woah-woah-woah
I disguise my opolo, oh-oh
Make them no see me at all
No trust man oh, not even my shadow oh
Knack am jejely nonstop, woah-woah-woah
This industry won shame me, uh-mm
Story of my life
Ahh, e no go tire me
Ahh-ah, nothing we never see, no dey f'ara si
Person t'oba wu, k'obe, o lo finally
I'm on form